Tope don carry Naija flag waka high as e knack Alan Fisher hand, wey bin just comot chef Hilda Bassey from throne afta her 93-hour record. Tope, wey dem sabi as “Maggie,” no gree carry last.
E study Hotel Management for Federal Polytechnic, Ede, Osun State, and e inherit the name ‘Maggie’ from him mama, wey teach am cooking from A to Z.
Right now, e dey control plenty restaurants for Ogbomoso. E no be small win for Naija as Tope “Maggie” set new record for longest continuous cooking.