HomePiginMicrosoft Carry OpenAI Big...

Microsoft Carry OpenAI Big Man, Sam Altman, Enta Team for Advanced AI Work

Inside tori be say, Satya Nadella, wey be Microsoft Chief Executive Officer, don announce on Monday say dem don hire Sam Altman wey dey from OpenAI, plus odas from im team, few days afta dem fire di co-founder of di ChatGPT wey dey OpenAI.

Altman, wey people sabi well afta im launch di artificial intelligence chatbot last year, yan on X (wey be Twitter before) say “The mission continues.”

Nadella sef yan on X say Altman “go join Microsoft to lead beta advanced AI research team,” wit OpenAI co-founder Greg Brockman and di rest of di crew.

OpenAI board fire Altman on Friday, wey make other big people waka comot from di company. Tori carry am say serious investors dey yan say dem want Altman back.

Download our official mobile app

Most Popular

More from Findwhosabi

Naira Struggles Again As Dollar Hits ₦1,610

The Dollar to Naira exchange rate is rising again. On Monday,...

Naira Drops Again As Dollar Hits ₦1,610

The Naira has dropped again. On Tuesday, April 22, 2025, the...

Dollar Hits ₦1,607 As Naira Falls Again

The dollar is now selling for ₦1,607 in the black market...

Naira Gains Strength, Closes Gap With Dollar

The naira showed signs of recovery in the parallel market on...