Wahala burst as netizens yan Tunde Ednut face over old Jingle Bell music video wey e share. The blogger wey bin be musician drop small clip of di song wey e release 12 years ago. The music video carry big names like Ice Prince, Davido, and odas.
Tunde, wey use to dey sing before e enter blogging, yan im followers make dem talk how old dem bin dey 12 years ago. E still use the opportunity hail Davido for im birthday.

In im tweet, e talk say:
“HOW OLD WERE YOU 12 YEARS AGO? Happy Birthday, Davido! YOU BE MY G
I needed to thank you for this excellent read!! I certainly enjoyed every little bit of it. I have got you saved as a favorite to check out new things you postÖ