One rich and romantic Naija guy don carry internet for head as e surprise im sleeping, fine girlfriend with plenty plenty money, talk say na her ‘breakfast in bed.’
Inside di video wey dem post, e show say di babe dey sleep as di guy put bundles of 200 naira notes beside her.

E fit dey hear am talk say, ‘Na your breakfast,’ and e still talk say make guys wey no get money stay clear from relationships.
Di action of di guy wey carry ‘breakfast in bed’ give im girlfriend inside money cause plenty talk for social media as pipo flood di comment section with dia reactions.
See some reactions for down:
Deejay_kylie: “