HomePiginDoris Ogala Talk Say...

Doris Ogala Talk Say Mr Ibu Wife Dey Ask for New House with Money Wey Pipo Donate

Nollywood actress, Doris Ogala, don carry allegations put for head of Mr Ibu wife, Stella Maris, as she talk say Stella dey demand make dem buy house give her with the money wey people donate for her husband medical care.

She yan for her Instagram say Stella Maris wan use the money buy new house and fix the one wey she get already, wey dey lick.

According to Doris, dem transfer N2.5 million from the donation give Stella account for her upkeep.

Doris Ogala come ask serious question for another post, she talk say why Mr Ibu go carry him second pikin go bank, make the pikin signatory to the account if the wife dey good as she talk. She talk say why Ibu no make the wife signatory to the account? She talk say many things no dey clear, say there dey more to the matter.

Download our official mobile app

Most Popular

More from Findwhosabi

Naira Struggles Again As Dollar Hits ₦1,610

The Dollar to Naira exchange rate is rising again. On Monday,...

Naira Drops Again As Dollar Hits ₦1,610

The Naira has dropped again. On Tuesday, April 22, 2025, the...

Dollar Hits ₦1,607 As Naira Falls Again

The dollar is now selling for ₦1,607 in the black market...

Naira Gains Strength, Closes Gap With Dollar

The naira showed signs of recovery in the parallel market on...