HomePiginFans Yan As Frodd...

Fans Yan As Frodd Grab Stripper Backside For Club, Wife No Send

Big Brother Naija star, Chukwuemeka Okoye alias Frodd, dey catch fire from fans afta one video waka online wey show am grab the bare backside of one stripper for club, even as him wife dey there.

Frodd and him wife wey just born dia first pikin together share video wey show dem dey flex for club. One part of di video show one bar girl dey shake her bare backside near Frodd.

Despite say him wife, Chioma, dey there for di video, Frodd still grab di lady backside.

For di video, Chioma dey other parts dey enjoy herself, and e be like say she no dey too worry about wetin Frodd do.

Some pipo talk say if Chioma no vex, na she sabi, and e no consign dem.

See reactions from fans below … peaches.creamy: “If the wife is happy with that, who are u to complain”

blubudda fly: “Not saying they are, but it’s until you know the number of swinger couples and swinger clubs in this Lagos, that’s when some of these things won’t surprise you too much. Most couples don’t mind their spouses making s.e.x.u.a.l contact with the opposite gender. Some even enjoy it together.”

v_pretzy: “Thats a club …its not a church oooo..so if his wife is ok with it then we don’t have a problem too.”

2playaa_nelly: “Understanding wife 😂😂. It can never be me shaa”

Watch video below …

Download our official mobile app

Most Popular

More from Findwhosabi

Naira Struggles Again As Dollar Hits ₦1,610

The Dollar to Naira exchange rate is rising again. On Monday,...

Naira Drops Again As Dollar Hits ₦1,610

The Naira has dropped again. On Tuesday, April 22, 2025, the...

Dollar Hits ₦1,607 As Naira Falls Again

The dollar is now selling for ₦1,607 in the black market...

Naira Gains Strength, Closes Gap With Dollar

The naira showed signs of recovery in the parallel market on...